SHAYO VIDEO
Nigerian musician, Wisdom Matthew AKA Starlex don share small video of im new hit Song "SHAYO" wey e feature the southern superstar Burntinz. Dis new singles dey come out afta series of delays and while some fans of di singer dey excited to see and hear di song, odas get sometin else to tok. Dem Say as starlex don finally drop the snippit say hope dey for dem to get the full video before December 2020 WATCH AM AND TELL US WETIN U TINK OF THE FULL VIDEO